
Mr Drew Ft Kojo Blak – End Of The Year Lyrics. Mr Drew, a Ghanaian musician has released “End of the year song lyrics” featured Kojo Blak, learn the words to sing along.
Mr Drew Ft Kojo Blak – End Of The Year Lyrics
Anonymously
I no know where this my pain come from
but edey hit me for my liver
hmm
for my chest
down to the decimal
Adwen nu tɔ kyema
them no dey tell person
awula obaa pila moko eyy
At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Daadaa you dey lie
No dey
need your love
aurevoir
you dey pour water for my ogya (fire)
and edey make me cold
Very soon you go learn
you wey be holiko
you dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko
Asuma toliko
My liver
slow down
For now
I don’t know why
water
comot ma eye
and edey slow me down
Running from your love
Kilometres
before I crush
must to cool down
This love fit put you for choke hold
At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
CHECK ALSO: Mr Drew – End Of The Day ft. Kojo Blak Mp3 Download